Canada (Remix) Lyrics By Magnito feat. Olamide & Wizzy Flon
Canada (Remix) Lyrics By Magnito feat. Olamide & Wizzy Flon
We pull up like we be Jagaban
Aba dodo
Pull up like we be Jagaban
Fresh out!
(Rolls Royce, e dey-dey)
(Jay Pizzle Production)
See, ehn
You and I know say since when dem try colonize us for this Africa
We never benefit from any of those countries
You and I know say the country wey we dey
Benefit from as a Nigerian youth, na Canada
Canada, Canada, Canada
Na Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Canada
Can-Can-Canada, Cana, Canada, Cana
Canada, Cana, Ca-Ca
Yeah, yeah
We pull up like we be Jagaban
All white everything like Alagba
Shey you wanna know how we dey get bar
You know Phyno, you know my Alobam
Ex cry me a river but, I won’t holla back
I go Cross that river like Calabar
Fuck that, she wan gimme lamba
Beat of life, she wan take Samba
Kuron’be, okoko bi oko
Gimme through pass, oya, s’oko
T’oba fe‘ru wa, o ni struggle
Fa mi n’irungbon, no call me uncle
No call me uncle, oshimilanga
They sabi us, all the way to Sri Lanka
Stop playing, nigga, don’t be a wanker
Otipe gan timo tin sheree waka, balling like Kaka
Ajigijaga
Rock steady, non stop, no dey stagger
Kozzie leave them with a cliffhanger
Make a shawty go crazy, we dey buy shows like “yo, easy tiger” (easy tiger)
........
Comments
Post a Comment