Day By Day Lyrics By Tolibian
Day By Day Lyrics By Tolibian
Duktor!
Day by day
I just dey pray to my God
Make I no go shout ‘had I know’
Too many messages for my phone
Who good or bad
Omo I no know
But mama dey pray for me
So no man fit take my soul
Dem no fit touch Omo Ologo
You no fit reap wetin you no sow
Oh no, kilode?
Gbogbo omoge fe ya foto
Oh no, kilode?
Ire lo wole ewa jo o
Oh no, kilode?
Gbogbo omoge fe ya foto
Oh no, kilode?
Ire lo wole ewa jo o
I just dey pray to my God
Make I no go shout ‘had I know’
Too many messages for my phone
Who good or bad
Omo I no know
But mama dey pray for me
So no man fit take my soul
Dem no fit touch Omo Ologo
You no fit reap wetin you no sow!
Comments
Post a Comment