Dey Okay Lyrics By Lyta




Dey Okay Lyrics By Lyta


Thank you lord

So many many things dey for my head

Me nuh cry no more

Mama don't worry we nuh suffer no more

Never Again!


From the street to the city

Face my fears make them no see me finish

Oju mi ri ki ntor gba milli iDey on koda, move slow and steady so

Eyin ju olodumare

Ya robbi iwo lope toosi

Take my pain and worries Away Make me sef enjoy my blessings


Time time time will tell

You no need to stress yourself

We go dey okay

AMA wa Alright

Man I came up from the street


Like dog wey Dey under Eh ehn

I no Dey carry shoulder

Hustle give me joy

I no want wahala

Kile kpa owo mi DADA


Them fire katapot I send am back to sender

Pass me the kush iDey with my Lyta oh aaaah

Ah Dey high on koda

Eyin ju olodumare


Ya robbi iwo lope toosi

Take my pain and worries Away

Make me sef enjoy my blessings!! 

Comments