Esan Lyrics By Dotman



Esan Lyrics By Dotman


Kuraja!


The way I'm feeling right now 

Nothing I can't do nothing I can't do 

Badman 

Oluwa don bless me wetin concern you wetin concern you 

I don make am 


Everybody asking hello how are you hello how are you 

O ga 

If to say na sapa omo na only you omo na only you


Esan nbe leyin fun gbogbo wa 

Make we no go forget 

Oluwa loke lo n se ijoba 

E no be president 

I try to be my brother's keeper 

But him no won play defense 

Na who mumu for them them dey like 

Ode na like o yeah

Thank God for yours it could be worst 

Look at me I'm living confidently 


Who God don bless no man can cause 

Hmmm Oh yeah 

I've been to mosque I've been to church

 

I couldn't tell so much difference 

Shebi na God all of us dey call 

Oh yeah 

Inna this life I don learn a lot 

Don't talk too much could be dangerous 

You no fit know till you get famous 

Ordinary life precious 


They say you don't value what you have until you lose it 

So I no dey envy nobody o 

Temi ti tomi leru o

The way I'm feeling right now 

Nothing I can't do nothing I can't do 

Badman 

Oluwa don bless me wetin concern you wetin concern you 

I don make am 


Everybody asking hello how are you hello how are you 

O ga 

If to say na sapa omo na only you omo na only you

Esan nbe leyin fun gbogbo wa 

Make we no go forget 

Oluwa loke lo n se ijoba 

E no be president 


I try to be my brother's keeper 

But him no won play defense 

Na who mumu for them them dey like 

Ode na like o yeahhh....

Comments