Falala Lyrics By Hotkid




Falala Lyrics By Hotkid


Ahh ahh

Ahh ahh

Ahh ahh

Ahh ahh

Ahh

Ahh ahh

Ahhh ahh


Twinz beat

2019 when I sign Falala Lyrics By Hotkid

Everything was going fine

Drop Ozana enter chart

Got verified on Instagram

Plenty people start to hate

They was wanting me to fail

Destiny cannot be changed walahi it can just be delayed


For like one year I no drop oo

Cut e dread go on low cut oo

Them be think e say na swag but dem no know say na depression oo

I had to leave the label

Cus my peace no dey there

And some people kissing ass to ri kan ti iya yin feje

See that small boy don dey top

Wetin dey for them to talk

Because you dey beef your artist you begin to drop song


You see say no be your hand work

Shey you don dey see say na God

Cus if na you dey run am your songs no suppose dey flop

Yehhhh

Eni ba roku romi

Ahn ahn

Ko ni ever ni simi

Ajeh

Arun loma ba ti e je

Wa fu lonje koni leje

God e don wipe away my sorrow

Soro

No be cap osuju won coro

Coro


I get money I no dey borrow

Borrow

ESo fu n won koye ji soro

Soro

Yeh yeh

Mi o sun falala

Aje mi o le su fala la ah

Mo do Kakara kimalo farapa

Mi o sun falala

Aje mi o le su fala la ah

Mo do Kakara kimalo farapa

Yeh

Mi o sun falala

Aje mi o le su fala la ah

Mo do kakara kimalo farapa

Mi o sun falala

Aje mi o ni su fala la ah


Mo do kakara kimalo farapa

Eba mi po ruko baba

Emini ti n je emini

Oloruko nla emi ni ma se beru

Oba to loke to nile pipe nimo peyin

Dollar Dollar Pounds Sterling ni ke ma fi pemi

Nigba timo ti mo n jama jama ko seni ro ti temi Rara


Toba bere bose je ma loluwa lo seyi

I say pour me water holy water holy water yi oo

Holy water yi ok

Enemies ma jeun ni le lo showo lodo

Lagbara olorun

All my guys dey para para para meter yi oooo

Won sare,

What doesn’t kill you make you no try am again oo

God don wipe away my sorrow

No be cap osuju won coro

I get money I no dey borrow

ESo fu n won koye ji soro


God don wipe away my sorrow

No be cap osuju won coro

I get money I no dey borrow

ESo fu n won koye ji soro

Ahhnnn ahnnn

Mi o sun falala

Aje mi o ni su fala la ah

Mo do kakara kimalo farapa 

Comments