Goated Lyrics By Tml Vibez Ft. Seyi Vibez





Goated Lyrics By Tml Vibez Ft. Seyi Vibez


Uhn, yeah

I'm goated (I'm goated)

You dey load when I'm loaded (when I'm loaded)

Talo l'eleba tio l'obe? (Tio l'obe)

Uh, won toh be (won toh be)

Pawon boy on hundred (pawon boy on hundred)


To the world, I'm wanted (to the world, I'm wanted)

Ah, awon ma lon fun ni under one

Men, ab'ori lon ta won

Me, I no calm

Yeah, my therapist pa'ro

E shi ma wa'bi gba lo

Make nobody con dey totori me

Your baby want to gum body ni, carry me


Confirm, yeah, mo bad, confirm

Yo fam, Onome, idi e l'ofa

She dey cause wahala, idi e l'ofa, oh-ah

Omo, ma j'aye mi ti Jesu ma fi de

L'alale Saturday, uh

Na me dey burst their brain na

Na me dey pop Champagne, ah-yeah

Ma j'aye mi ti Jesu ma fi de (ti Jesu ma fi de)

L'alale Saturday


Na me dey burst their, uh

Make I run sharply tell you one story (story)

Boys in my camp pop codeine (codeine)

Like two of the girls take polly (polly)

One of the neighbors call police

Ayy-ayy, egbami (ayy-ayy, egbami)

I go dash you money, t'oba saa mi (t'oba saa mi)

Change am for you t'oba da mi (t'oba da mi)

Wu-Tang controlling

I no cap, I know people, omo, me I don't cap


Victor Osimhen, I know Daps

Masa', Masallah

I know you want to comment on this post right now, right now

Baby, denge dey pose right now, right now

Some bo card l'ori TikTok, oun sa pata

Awon foolish fellow won m drag mi l'ori Twitter

Jesu (Jesu)

Omo, ma j'aye mi ti Jesu ma fi de


L'alale Saturday, uh

Na me dey burst their brain na

Na me dey pop Champagne, ah-yeah

Ma j'aye mi ti Jesu ma fi de (ti Jesu ma fi de)

L'alale Saturday

Na me dey burst their, uh

Happy happy boys

Won o kin singing l'adugbo wa


We dey party on, we get money l'oshe bo wa

Oh happy boys

Dem be waiting for my album, ah

Kele dey yard, efiwonle k'oma bo wa


Yo Dibs, Yo Dibs!

Comments