Idan Lyrics By Gdzilla



Idan Lyrics By Gdzilla


I be the king of the vibe

I know what to do, I no need una advice

Presidential, I no need una vice

See me doing my thing, e dey be like na jazz

Cause I no dey calm, if na for business, don't call me a clown


This one na gbedu, Olohun, na jam (Olohun, na jam)

Ooh-yeah, this one na jam, na jam oh-yeah

See the way I dey mental oh

Afriika fun mi je ni instrumental (Afriika)

Where you dey carry me go, e too far

Awon ota, mo soh fun won "back to sender", uh-uh


Why dem looking us? And we no go fall cause we get Jesus

We go spray you some money, so don't pity us

Drip on drip pelu asho Louis Vuitton

Ayy, say me killing me this since day one

As I throw my best, fun won ni double six gan

I have got the power, work with confidence


The strength in me, you no fit comprehend oh

Emi eleniyan, e p'ese fun ijalo

Eni behavior, tori na only Jah be my own savior

E de le gara siwa pelu Christian Dior

Won lon wo mirror, shio

See the way I dey mental oh

Afriika fun mi je ni instrumental


Where you dey carry me go, e too far

Awon ota, mo soh fun won "back to sender", uh-uh

Why dem looking us? And we no go fall 'cause we get Jesus

We go spray you some money, so don't pity us

Drip on drip pelu asho Louis Vuitton

Comments