Igbo Lyrics By DanDizzy Ft. Sabinus
Igbo Lyrics By DanDizzy Ft. Sabinus
Come come
I no wan believe say thief dey this house oo
So I go surfer finish go outside leave Igbo come this House, una go get mind kill the Igbo
Come, wey my Igbo!!
Wey my Igbo (gboo!!
Spark am dey go,
Dey pass am dey go
Dey roll up the gbo!! (goo!!
I dey on the low
I dey in my zone,
I just wan dey gbo (gboo!!
Confusion e dey
Wahala e dey
I don't want to know
I just dey my zone
Dey on the low
Dey smoke am dey go
Wey my Igbo (woo!!
Abobo no come dey drag am with me
Dey pass am dey go ( goo!!
I dey on the low
Acee You, wey my Igbo (woo!!
Wahala e dey
Confusion e dey
i Don't want Know
I just want dey smoke
I dey on the low
Wey my Igbo
(Verse )
Pass me lighter first make I smoke and think about my future
Combination with reazler light am everything na mixture
No add coda, no add reff
cloud nine na my new address
Maryjane I give you access, stay in my stress
As I take two drag,
No dey follow me talk
I dey follow you drag
As I just dey calm
I dey keep distance
I dey cover this scars
if I come see SARS
I go follow them talk
them go follow me cap
they go see me b***bo,( far gbolo far)
Pass the gbo make I confess
if na presidency I contest
Igbo dey for me I no get worry
some other one na less
I just wan dey on steez
I just wan dey snooze
I just wan dey on cruise
Igbo dey I can't lose (Who's that??
Wey my Igbo (woo
Spark am dey go,
Dey pass am dey go
Dey roll up dey go!! (goo!!
I dey on the low
I dey in my zone,
I just wan dey gbo! (gboo!!
Confusion e dey
Wahala e dey
I don't want to know
I just dey my zone
Dey on the low
Dey smoke am dey go
Wey my Igbo (gboo!!
Abobo no come dey drag am with me
Dey pass am dey go (goo!!
I dey on the low
Acee You, wey my Igbo ( woo!
Wahala e dey
Confusion e dey
i Don't want Know
I just want dey smoke
I dey on the low
Wey my Igbo
They said a problem shared is a problem solved
My problem choke so I take one puff
My friends them know I dey go non stop
Ehe ehe, that's a Learners cough
if your head no fit carry, drop that stuff
Omoh the street too rough
Nobody go show you love
Mehn I have seen enough
Na em make I dey hold up
Roll up, Smoke up, Choke up
Drink up, Eat up, Sip up
Any one wey dey my body I dey do
Me I get Jesus na em make I look up
So no dey think about me
About me and my future
Cos me I dey on Igbo na the mixture
Combination with loud
the only solution na
Pass the gbo make I confess
if na presidency I contest
Igbo dey for me I no get worry
some other one na less
I just wan dey on steez
I just wan dey snooze
I just wan dey on cruise
Igbo dey I can't lose (who's that??
Wey my Igbo (woo
Spark am dey go
Dey pass am dey go
Dey roll up dey goo!! (goo
I dey on the low
I dey in my zone,
I just wan dey gbo! (gboo)
Confusion e dey
Wahala e dey
I don't want to know
I just dey my zone
Dey on the low
Dey smoke am dey go
Wey my Igbo
Abobo no come dey drag am with me
Dey pass am dey go
I dey on the low
Acee You, wey my Igbo
Wahala e dey
Confusion e dey
i Don't want Know
I just want dey smoke
I dey on the low
Wey my Igbo?????
Comments
Post a Comment