Joko Lyrics By Timaya ft Shaggy




Joko Lyrics By Timaya ft Shaggy


Yo!

Leggo!

Timaya!

Hahaha

Young D the beat boss

Shaggy!

Eh

I’m that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine

Chilling with my guys all day, everybody feel alright

Alright let them know that

Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight

Yeah man

No no no


I’m the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and JOKO

Sit down and JOKO

LOVA LOVA

Tell your boyfriend sit down and JOKO

Leggo

Unto you my baby

Unto you my love

All my girls dem love the way doing it up and down

Girl, tell me say she like my eh me rolling

Girl she tell me say, she like the way mi a mi giving thing


When Mr Lova

Pull up in Audi

I cup your body

And call me daddy

You neva dey there

Ask anybody

Hehehehe

Ask anybody

Somebody girl wanna take me home

Three girl feel mi bati ratio

All over the world anywhere we go, the girl wanna play like the radio

Mr Lova Lova all the girlies all the century

Every documentary a try document me

Girl afi power so she treat mi like

Whoa


Wait mi wanna make a entry

Girl if its not this, if not that come and tell me

Face Ferrari the body dem ma Bentley

How much girl mi have mi afi tell emma plenti

20 x 20

As soon as dey pull up she wan mi

She say she no care where her man stay

Because she wan dey where the gang dey

And when dey don dey

They don dey

As soon as they pull up in..

That mean say you do not disturb mi

You just lost your girl yeah she runway

She runaway

Mi say she runway

She runway

Mi say she runway


Shawty wanna bend down low she wan burst up a whine for mi

Shawty wanna be my babymama

Everywhere mi dey she wan dey with mi

E bi mi b the guy where dey make dem dey feel fine

Mi am chilling with with my guys everybody dem alright

Alright!


Stepping inna your town all the girls dem a hug mi like skin tight

Oh no no

I'm d girl dem lotto, I just bought your girlfriend a condo

Ehh

So sit down and JOKO

Oh ah

I don’t wanna hear noise

Bring in the ladies

Unto you my baby eh

Unto you my love oh ah

All my girls dem love the way doing it up and down

Bring am come

Ohh

Oh nana

Leggo

Bring am

Bring

Bring am come to me

Bring am come to me

Bring am come to me

Girl em ma come to mi

The woman dem ma come to me

Leggo!!!!


Girl em ma come to me

The woman em ma come to me

More girl emma come to me

Bring the woman em ma come to me

Sound boy

Vibe machine dey ya so

All the girl dem come to mi

Mind you your girl em ma come to mi

Don’t be mad cos your girl she a come to me

Comments