Katigori Lyrics By Oxlade




Katigori Lyrics By Oxlade

Nuh-nuh

(Yeah, ayy The Big Man)

(Listen to the Big Men)

So many stories untold (Kripo)

So many mysteries I gats to unfold

The music legacy i gats to uphold


As I run you the data dey try to dey download o

All of them know say I bloody on code

The day wey every knees shall bow

Every tongue confessing On God

Give them Gbedu from the front and back

To the left and right, dem go reload o


I know the journey long

But oritse don throw me the compass for the road o

I no know how I wan do am

But e go sup

And e shock una cause e go choke

Even though

I no know how I wan do am

Cause e go soft


And e shock una cause e go choke

Igi imu jina sori

You know say me and you no dey for same katigori

(The story long)

Igi imu jina sori

You know say me and you no dey for same katigori

(The story long)

Ahn ahnn


I know many boys want to be like me

Many boys wan dey sound like me

And still many boys done dey backbite me why me?

Ahn ahn

Some of these gate keepers wan Dey

Boycott me

Some OGs don dey blackball

But I get Jesus wey dey support me on G

I no know how I wan do am

But e go sup


And e shock una cause e go choke

Even though

I no know how I wan do am

Cause e go soft

And e shock una cause e go choke

Igi imu jina sori

You know say me and you no dey for same katigori

(The story long)

Igi imu jina sori


You know say me and you no dey for same katigori

(The story long)

So many stories untold (Kripo)

So many mysteries I gats to unfold

The music legacy I gats to uphold

As I run you the data dey try to dey download


All of them know say I bloody on code

The day wey every knees shall bow

Every tongue confessing On God

Give them Gbedu from the left and right

To the front and back, dem go reload o

You know the journey long

But oritse don throw me the compass for the road o...

Comments