Mo Lyrics By Barry Jhay




Mo Lyrics By Barry Jhay


Every new day new wahala Wetin Dey happen wetin pa

My enemy fall for gotta YAKATA Emi idan Mo gbena gori ota

I no b custom l no Dey border Agbako 750 10 naira lon ta o


Na since when I don enter this world them don Dey tell me say one day e go better o 

Ego better o

Shey na like this una Dey do for this place Clearly everybody don crase Demon tan Eshin color color Moti Koja eni temama fobolo


Abi awon ase yin te mama ledi mon Opon ti sun omo Kosi yen mon Kinihun loba eranko a yato Oloml lo ma re Alara lo ma MO lo maie Alald lo ma 

M MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO!


Me no get energy no energy to dey worry worry I'm on my end i stay jiggy

Omo no b lie say this days a problem sheared na see finish

Ko de le re body

lf I no retire nobody fit retire me

Gba bayi no come dey dey pressure me


lf I never die nobody papa fit to bury me

Shey na like this una Dey do for this place Clearly everybody don crase Demon tan Eshin color color Moti Koja eni temama fobolo

Abi awon ase yin te mama ledi mon Opon ti sun omo Kosi yen mon Kinihun loba eran a yato


Oloml lo ma re Alara lo ma MO

MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO MO!

Comments