Mumu Lyrics By Dj Neptune feat. Joeboy




Mumu Lyrics By Dj Neptune feat. Joeboy


Greatness!


Mm-mmm, mm-mm, mm

(Signal)


Pon deck!

DJ Neptune, hit me!


Oya, romance me (feed me till I belleful)

Moni ko fa momi (I'm your man and I'm your boo)

All the bills on me (because the pocket heavy too)

And, I must shine my thirty-two when I see your bawa

Making me fall again (again)

Me, I go come again (again)

Anytime you call my name (my name)


I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)

Body wey get power, ayy (ah-ayy)

Na water bam bam, ayy (omi)

Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)

And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe

Wetin you want, I go do

Na love I dey love, I no be mumu waka


Ye, carry your matter for head

Omoge, you scatter my brain (yeah-yeah)

Na love I dey love, I no be mumu waka (yeah-yeah, yeah)

You sef know say you bad

You dey overtake (you dey overtake)

I get sugar to give oh

Come and chop my cake oh

Odo, nothing do you

Nobody do reach you

Oya, gimme small


No dey denge pose, ah-ayy

Critically, nobody fit do you like me

Baby, oya, sit down 'pon it, pon it

Whine to the bass, make you injure me

Go in, go in, go in

The pop we dey pop, e no get limit

Baby, you can sit down on my face

I go give you time that you gave me, yeah

Making me fall again (again)

Me, I go come again (again)


Anytime you call my name (my name)

I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)

Body wey get power, ayy (ah-ayy)

Na water bam bam, ayy (omi)

Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)

And, call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe

Wetin you want, I go do


Na love I dey love, I no be mumu waka

Ye, carry your matter for head

Omoge, you scatter my brain

Na love I dey love, I no be mumu waka

You, fine from your head to your shoe

Wetin you want, I go do

Na love I dey love, I no be mumu waka (ooh)

Ye, carry your matter for head

Omoge, you scatter my brain


Na love I dey love, I no be mumu waka

Yeah-uh, yeah-uh

Greatness

Yeah-uh, yeah-yeah

Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh


DJ Neptune!

Pon 'Pon me

Joe',Joeboy pon deck!

Baddest!

Joeboy pon deck!

Joe', Joeboy pon deck

Joeboy pon deck!

Sounds of Neptune!

Comments