My Family Will Be Happy Lyrics By Rord Kelly



My Family Will Be Happy  Lyrics By Rord Kelly


Onwero

Mmhh

Wfff

Adiromu mma chaa chaa chaa chaa chaa

Woh

See

Sheybi if I pull

With a Maybach now

My family will be happy

I no give up

I want to play my song

Inside my masarati

Them talk say na me be kadagafi

Cooking my song i be hilda baci

Tell them na only azul

I want for my party

Cos I dey hustle openly

No fugazi

Sheybi if I pull

With a Maybach now


My family will be happy

I no give up

I want to play my song

Inside my masarati

Them talk say na me be kadagafi

Cooking my song i be hilda baci

Tell them na only azul

I want for my party

Cos I dey hustle openly

No fugazi

My mum bata na umu ada

Ndi ozo ebido kuba aka

Ka o na imaro na onwere ego bu ikpe ama

Ele mu mmanya na ime afia

Price for matches no be for lighter

Maale say my name na Elijah

Poverty i'm like a hand sanitizer

Throw you way to river Niger

You won't come out for what

My heart is now beating

For a purpose I suppose to be a winner

I have to stop losing

On my post catching ball like am a keaper

Can't be soft i no be Semovita

Warming my life up on a heater

I have done so many wrong I know I'm a sinner


God sorry I did it for the paper

Tell me how I go Dey happy when money no Dey my hand

My babe Dey for delta dey bill me she want make I kpo mad

Family Dey call them talk say make I send money for gas

Them no fit cook and I no get money how I no go mad

Father Lord make way

I have waited for my payday

Cos I want this money mandate

I have suffered on my own race

God turn up o want to rest my case

Sheybi if I pull


With a Maybach now

My family will be happy

I no give up

I want to play my song

Inside my masarati

Them talk say na me be kadagafi

Cooking my song i be hilda baci

Tell them na only azul

I want for my party

Cos I dey hustle openly

No fugazi

Sheybi if I pull

With a Maybach now

My family will be happy

I no give up

I want to play my song

Inside my masarati


Them talk say na me be kadagafi

Cooking my song i be hilda baci

Tell them na only azul

I want for my party

Cos I dey hustle openly

No fugazi

(Bad man)

Onwero

GBC!



Comments