No Competition Lyrics By Gdzilla
No Competition Lyrics By Gdzilla
So many things wey dey come
Mo lo gb'omi ka'no, k'ede je k'oma gbo (k'ede je k'oma gbo)
Sh'ede ma bami kalo?
Mo gbe'na s'ori mi, ori mi sha'na (mo gbe'na s'ori mi, ori mi sha'na)
All the bad days, I tell them bygone
Just look at where we dey and where we come from
No be by first oh
And for this place, say we dey vex oh
Say we dey vex gan
Sugbon melo ni mo fe soh? (Mo fe soh?)
Ko'we moju like I be professor
And we dey make dem dey grove, can you see the tension?
Emi at'awon the goons, dey cruise, see the tunes
If you snooze, you lose
But, we dey para, see the Jonzing, ibe l'oga wa
Bad energy, stay fara'
Thinking extremely large pelu jara, pelu jara oh
From zero to one, no competition
E don clear, I don see the vision
Oluwa don show, see the new religion
You can Google my name or watch television
From zero to one, no competition
E don clear, I don see the vision
Oluwa don show, see the new religion
You can Google my name or watch television
Sh'ede ma gbe body, yeri k'ejo?
Bami s'oro, omo, jeka fo
Mo ma funyin l'orin t'ema je l'overdose
Steady grinding, see how we dey go
Everywhere stew, dem say e dey choke
See me steady opening, as I no dey close
Cause I'm hungry for more, jo bi okoto
You have no choice than to mu bi Pito
Sugbon melo ni mo fe soh? Mo fe soh?)
Ko'we moju like I be professor
And we dey make dem dey grove, can you see the tension?
Emi at'awon the goons, dey cruise, see the tunes
If you snooze, you lose
But, we dey para, see the Jonzing, ibe l'oga wa
Bad energy, stay fara'
Thinking extremely pelu jara, pelu jara oh
From zero to one, no competition (no competition)
E don clear, I don see the vision
Oluwa don show, see the new religion
You can Google my name or watch television
From zero to one, no competition (competition)
E don clear, I don see the vision
Oluwa don show, see the new religion
You can Google my name or watch television
From zero to one, no competition (no competition)
E don clear, I don see the vision
Oluwa don show, see the new religion
You can Google my name or watch television
From zero to one, no competition (no competition)
E don clear, I don see the vision
Oluwa don show, see the new religion
You can Google my name or watch television (pepper dem)
Mm-mm, mm, mm-mm, mm
Mm-mm, mm, mm-mm, mm
Mm-mm, mm, mm-mm, mm
Mm-mm, mm, mm-mm, mm
Comments
Post a Comment