No Pressure Lyrics By Del B Ft. HotKid



No Pressure Lyrics By Del B Ft. HotKid


Woni mo lopolo

Mi o de ni slogodo

Emi Idan gan gan

Give me the kokoro

I would give you the love on top

Awon Temi O gbo kan kan

Ahnn


I do my thing way

I no dey look your way ooo

Punch line Muhammed Ali

They can’t understand me like Omah lay

So ma fe Jo pami ooo

Because if you price you pay

Ahn


So don’t pressure me

Don’t pressure me

So don’t pressure

Don’t pressure meeee

Ko kin sejo mi

Ko kin sejo mi

Ko kin sejo mi

Ahn

So don’t pressure me

Don’t pressure me

So don’t pressure

Don’t pressure meeee

Ko kin sejo mi

Ko kin sejo mi


Them say Hotkid why them no dey rate you

Why industry no dey appreciate you

Why headies no dey nominate you you

So many things wey dem talk wey no break you

Them say they show you love but na fake yo 


All this people steady underrate you!

Ahn

I do my thing way

I no dey look your way ooo

Punch line Muhammed Ali

They can’t understand me like Omah lay 

So Ma fe Jo Pami ooo

Because if you price you pay

Ahn


So don’t pressure me

Don’t pressure me

So don’t pressure

Don’t pressure meeee

Ko kin sejo mi

Ko kin sejo mi

So don’t pressure me

Don’t pressure me


So don’t pressure

Don’t pressure meeee

So don’t pressure me

Don’t pressure me

So don’t pressure

Don’t pressure meeee

Comments