Only Fine Girl Remix Lyrics By Spyro ft Simi





Only Fine Girl Remix Lyrics By Spyro ft Simi


Ohhh weeeee

Oh ahh

Spyro

Can you Simi now


Fine fine girls for my gate

Vanessa dey for my place

Tolani, dolani sef dey for my state

But I tell all of them to commot for my face

Ahh yea commot for my face


If them like make them talk make dem start to potate

If you no de I no mind to go celibate

If you want me to sing, I go sing omah lay

So I tell other girls I see them later

And na because of you I spend my paper

My number one,na only you de for my radar ,for my radar


You are the only fine girl

Only fine girl that I know

Only fine girl

Only fine girl in my zone

Only fine girl

Wey I dey chat for my phone,for my phone


If you ever leave me now

Oyinmo I go broke

No deceiving now

Holy ghost e go choke

Number 1 for my coast ,for my coast


Emeka ask me to dance

Joromi want one more chance

But I let them know say na you wey dey make (e) my heart to salute(ti)

Baby, destinamburi (destinamburi)

You steal my heart

I no go call police, for you

Everytime you call my cellular, you just dey burst my medulla


And I know that you are not regular

Spectacular

You can write on my tabular

Na only your face I dey anticipate oh baby

Believe me when I say


You are the only fine boy

Only fine boy that I know

Only fine boy

Only fine boy in my zone

Only fine boy, wey I dey chat for my phone

For my phone

If you ever leave me now

Oyinmo I go broke

Don’t deceive me now

Holy ghost e go choke

After you na you o

Number one for my coast


My one and only, there’s no one like you

Oh my baby, nobody fine pass you

Na only you I dey see, my angel (my angel)

Comments