Settle Us Lyrics By PsychoYP ft. ODUMODUBLVCK



Settle Us Lyrics By PsychoYP ft. ODUMODUBLVCK


Omo settle

Omo settle us omo settle omo

Omo you must to settle us

Omo settle us omo settle

Omo me I wan vibe this life

I don’t want to stress

I just want to vibe this side

I don’t wanna confess


Omo me I wan vibe this life o

I don’t want to stress

Omo me I just want to vibe

I just want to (yeah yeah)

As I enter club

I go left, I look right I no know sef

I just vibe, wan vex

I no know wetin wan go sef

As I enter club

I don vex

I look left, I look left

I don shayo, I don ex

I don


Dem dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

Dem dey say YP omo settle us

YP omo settle us

They dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

They dey say YP omo settle us

YP Oya settle us Oya settle us


You must to settle us

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

And you must to trabaye

Trabaye


Omo you must to trabaye

Trabaye

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

Na my IP

Na my intellectual

Na my property

I Dey give them

Hey God

Oya yp


You go do free?

Dem no wan pay

Demma mental

They no show love

I dey waka with my n**ga

On the road

Before you go try

Stop them

You go check well


Make you no dey jonze

Moe musa

Tell me say

My parole

E dey be like e be gold

So when I send invoice

They must

They must to pay my own (10bey)

Settle us

They must to settle me (2k)

Before I settle them


Yp they must to to settle you (Tell them)

Before you settle them

Dem dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

Dem dey say YP omo settle us

YP omo settle us

They dey say YP omo settle us

Omo, you must to settle us

They dey say YP omo settle us

YP Oya settle us Oya settle us

You must to settle us

Na 2k you go settle us

4k you go settle us


10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

And you must to trabaye

Trabaye

Omo you must to trabaye

Trabaye

Na 2k you go settle us

4k you go settle us

10bey you go settle us

But you must to settle us

Settle us

Tell them they go settle you

In dolls o

They go settle us

Comments