Tribute To Mohbad Lyrics By Oritse Femi
Tribute To Mohbad Lyrics By Oritse Femi
I don't want to die
help me. .
Please help me am in pain now,
They're not treating me
Help me
Now they're trying to heal me
Everybody in the whole world
Please help me
If I die wòó
Nah Marlian Music Naira Marley kill me!
Young boys for street their eyes de fish again..
This young boy build talent...
he wan take am make money...
He komot say make people help am óò..
No body help am oo
No body show am love oo
This boy hustle so tae he get to the top
Bad belle people them make sure say
Dem wan see am fall
This same boy come out say
Him life e dey for danger
No body hear am o
When dat thing Kom everybody is crying o
Mohbad..
Aaaaa eeee
Aaaaa eeeee
Aaaaa eeeee
Aaaaa eeeee
Mohbad ó ó digbose
Ọ̀pọ̀ ènìyàn ló ń báni ja lo ń báni sún o
Ọ̀pọ̀ lọ tún máa mo àṣírí ẹ o
The world is full of eye service
Full of hypocrisy
Don't let them use you o
Dem go use your head oo
So many times I dey wonder which kind life be this ó
So many hate and envy
YÁWÁ like you don't know
Young boy weh kom this life with light
una no let am shine
Imole rest one Till we meet again
Aaaaa eeeee
Aaaaa eeeee
Aaaaa eeeee
Aaaaa eeeee
Mohbad ó ó dìgbòóṣe....
Comments
Post a Comment