Yolo Lyrics By Omawumi Ft Timi Dakolo & Cobhams Asuquo
Yolo Lyrics By Omawumi Ft Timi Dakolo & Cobhams Asuquo
Dj play me something stupid
Give me one or two beats
Nothing Complicated wen go de raise my BP
Bar man pour me something foolish
Cause problem no de finish
I just wan relax
I no wan to speak big English
Why because!!
God forbid
make them corner me
Go make somebody kolo
O lo lo!
Poverty no fit my body
No make me commit
Show me the road
Dj play something!
come and pour something!
make we drink am jolly dey go!
nobi small something,
something do something!
if you get am na you go know!
YOLO! YOLO!
Life na word o YOLO!
Na word o YOLO!.....
Na word o YOLO!.....
Nobi my own worse pass!
Me I go chop, I go drink, I go dance,
Where the rice, where meat, where the kokoma
Food or drink no dey pain me for mouth!
There's cold outside,
Problem dey for the whole wordwide,
But e no mean say make I no chop life,
People dey wey Dem wan surf life but dey don kpai,
Oh my!
God forbid
make them corner me
Make e somebody kolo
O lo lo!
Poverty no fit my body
No make me commit
Show me the road.
Dj play something!
Come and pour something!
Make we drink am jolly dey go!
Nobi small something,
Something do something!
If you get am na you go know!
YOLO! YOLO!
Life na word o YOLO!
Na word o YOLO!.....
Na word o YOLO!.....
Na word o YOLO!.....
Comments
Post a Comment