No Way Lyrics By Fiokee



No Way Lyrics By Fiokee


Jaypizzle Production!

No way eh no way eh

Baby no way eh

Baby no way eh

Omgitsfiokee!


I want to be your spender

Your striker .. your defender Abena Give me love ifunanya

I no go do you nyamanyama oh I go talk to you tell you things wey


go make you smile

anytime you text me baby i must to reply

for this work i no get wetin to make me resign

I no go let any guy come chance me

Baby there's no way

No way No way

There's no way There's no way ( baby no way eh)


Baby there's no way

No way No way eh

There's no way There's no way (baby no way eh)

Ooooh baby mayana

I go buy you designer

First class to Dubai

Oh oh oh oooh hmm mm

Ima ima ima eh


You dey give me sugar eh na why with you everyday am on line

I go talk to you tell you things wey go make you smile

anytime you text me baby i must to reply

for this work i no get wetin to make me resign i don sign

Fine decoration

See television cool air condition


Oh na na na na

I don see the vision

No contradiction

we go first do traditional no put commission

omo decode the commission

no put commission oh na na na ehhh

Comments