Sheeba Sheebo Lyrics By Jaywon



Sheeba Sheebo Lyrics By Jaywon


No be l send you

I just Dey package you

Don't want disrespect you

No wan look you for face You know say I love you

Don't fuck with my hustle

Another man poison

Another man best food

Emi omo oloore

Omo ologo

Won fe se mi Sheeba sheebo

Baba lole sa lo so mi


Emi

Omo oloore

Omo ologo

Won fe se mi Sheena sheebo

Baba loke sha lo so mi

Anything wey dem like

Make them talk


Anything wey dem like make them do

I don cross many seas italy Libya

Wetin we never do

Wetin my eye don see

Wetin we never do


Anything wey dem like

Make them talk

Anything wey dem like make them do

I don cross many seas italy Libya

Wetin we never do

Wetin my eye don see


Wetin we never do

Ohun o elenu kan fenu so

You talk you collect oo

Ohun Wu elenu

Kan fenu so

This iam is correct ooo


I say

Verse 2

I say hold am

I'm talking about the Biggy back

Biggy back oo

Hold am

I'm talking about the Biggy bag

Biggy bag

If you think about the matter

You go loose control

And I'm too busy I no get time for you

And your cup don full


Emi omo oloore

Omo ologo

Won fe se mi Sheeba sheebo

Baba lole sa lo so mi

Emi

Omo oloore

Omo ologo


Won fe se mi Sheena sheebo

Baba loke sha lo so mi

Anything wey dem like

Make them talk

Anything wey dem like make them do


I don cross many seas italy Libya

Wetin we never do

Wetin my eye don see

Wetin we never do….

Comments