Taya Lyrics By D’banj Ft. Zlatan, Timaya, Bhad Boi OML, Kayswitch & Specikinging



Taya Lyrics By D’banj Ft. Zlatan, Timaya, Bhad Boi OML, Kayswitch &

Specikinging


Kalo si w-bar

Kalo yo kalo jo pka

Babymi sha mi legba

Bamiwi like a teacher

Otipke tati rira


Sweetie baby my sugar

Jaiye bi larrygaga

Rotimi ko azu wa

Hennessy ti fo simi lara

Sho mi dele oluwa

Babymi gbemi si aya

Kajo fara yira o


I no go taya

Taya taya taya

Taya taya taya

I taya taya taya

Allow me make I maya

Maya maya maya

Maya maya maya

Maya maya maya


Eh I want to dance o

I want to party o

Taye de ti rari ose

Yawa no go gas o


God wey give me slap o

Na eim kill Moh-bad o

Why I no go tire

Fire dey for fire


Nobe everybody go fit tag along

Run through the city just like a marathon

Now dem know that we know that the money long

Too much capping no dey full the basket


Tell the bar tender to bring the casket

Too much over heating burn the gasket

And you know that we balling regardless!!!


I no go taya

Taya taya taya

Taya taya taya

I Taya taya taya


Allow me make I maya

Maya maya maya

Maya maya maya

Maya maya maya


Too much heati for Lagos

Sorry guys na me dey hot

Ego nekwu money talks

Won komi je like food for taught


Man has been grinding for so long

Definitely things must sup

Shawty wey no gree meet us

They call me now mo creamy gan eh


7 years in the game, Dem think say I go flop

Dem think say I go stop

I dey fire dey go, dem think say I go dull


Wan fe serubami wan ro pe moma fo mo fo ti

Unbreakable lomo na supporting, all of my **** dey chop disturbing

Gbe omo lo jaiye ninu club is nothing, zanku ni kosomona


Mo ti na owo si oju ki ato ri apate

Ka sare kupe dekale

Mi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti ge

Mo maya mo high mo tun mo o'na ile

Kuro nbe Jesu gbami, furo bbl oni pkami

Mu general bitters bi eni mu omi

Owa fe kin taya ko'le re mi


I no go taya

Taya taya taya

Taya taya taya

I taya taya taya

Allow me make I maya

Maya maya maya

Maya maya maya

Maya maya maya

Mezebu……

Comments