Hallelujah Lyrics By LadiPoe ft Rozzz & Morrelo
Hallelujah Lyrics By LadiPoe ft Rozzz & Morrelo
Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind All my guys I carry for mind Do me well I got you for life My man fall I go stand beside 100 fold I no undermine
Dirty world no fit stain my white
Dirty world no fit
No Christmas tree this year, but Lord knows dem go feel my presence
I put my gift in every studio session
You know what's really hard about the shift to manhood from adolescence
Is going forward there'll be harder lessons
It's hard to listen till you live it And harder still to give a fuck until a fuck is given by someone else who's more driven
I'm just here to speak my mind And I'll be honest it's coincidence it rhymes
Yuh
I'm that student of the hustle that's used to breaking its laws
20 percent na talent, apply it with no remorse
30 percent the challenge of working harder than y'all And 40 is pure anointing, l'm feeling like pastor Paul
This no be lifestyle na religion
I no know when Hennessy start to ginger my decisions
I no know when hurning trees
con dey be like my physician
Many things wey I no know But what I know is the vision And it's still a given
Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind All my guys I carry for mind Do me well I got you for life My man fall I go stand beside 100 fold I no undermine
Dirty world no fit stain my white
Dirty world no fit
Sitting in the lungu screaming
Hallelujah
Many many cars for the race Whether in my two shoe-legedis or Uber
Tell them that I'm on my way
Sitting in the lungu screaming
Hallelujah
Many many nights in the rain Whether in my two shoe-legedis or Uber
Tell them that I'm on my way
A couple hundred milly on the penthouse and now I'm broke again
Ijesa boy needs ljebu garri to soak again
Till I give the world life by making dem choke again
That slow revenge
Still can't believe it started then as
Just freestyles out the back seat
Pulled up to the shows three deep in the taxi
Chappie
Oya wan lenu bi mo se jasi
How I turned GOAT from the black sheep
My bros don dey yarn me
Word of advice that stands out Realize a helping hand might not be a hand-out
Can't shout so l'm keeping my name in your damn mouth
I'm just tryna be the rapper you're stressing your man bout
LADIPOE!
You go dey see me for TV and cellular
Now wey VVIP be our regular O po o dun when I tickle your medulla
Nothing now wey go kill my vibe
All I need is that peace of mind
All my guys I carry for mind Do me well I got you for life My man fall I go stand beside 100 fold I no undermine
Dirty world no fit stain my white
Dirty world no fit stain my white
Comments
Post a Comment