Hold God Lyrics By Dandizzy



Hold God Lyrics By  Dandizzy


Hold God oh 

Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Hold God oh 


Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Omo things done sup oh

They say dizzy done dey pumpous oh

But I can't stop oh

Wetin really cause trouble na because

I done dey soft up oh, omo whats up oh


Me wey just dey find my peace

Me wey done dey stand at ease

I dey grind for cheese

Sportybet dey cut my slip

But I still dey work like this


Because I must succeed

Only me know wetin I done see

I been ask for help but them jonce me

If I no get money men na joncing

But if I done get the money men na joncing


Thank God say God no be man oh

Enemies for done use person shine oh

I dey thank God for my life oh

Enemies for done kill person die go

Hold God oh 


Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Hold God oh 

Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Reconfigure my settings as I'm counting my blessings

While I'm watching the persons around me, for settings


Because offerings are lessons, as the pressure dey worse some people are offing their manchi

for offering just to get on the balling

The doings is foreign but you don't know the journey but you don't know the journey

But I dey on my widas sha

I no be chaise man

I get liver sha

I get God man

Plus Chinaza

And I hold am stand, no go think am sha

Wave


Thank God say God no be man oh

Enemies for done use person shine oh

I dey thank God for my life oh

Enemies for done kill person die go ooh

Hold God oh 

Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Hold God oh 

Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Hold God oh 


Streets rough oh

Me sef I hold God oh

Hold God ohh…

Comments