No Worries Lyrics By Moelogo



No Worries Lyrics By Moelogo 


I just dey live my life, I no dey stress

I no dey talk, I no dey worry o Dem no believe but God dey work

Dem go dey rush

When it's nice and sunny o

God don shower me blessings

E don shower me blessings

Dem no fit stress me


You no fit offend me

Living my okay

I hustle for my 2k o

Me no dey like gobé

Money for mind all day o

Hmmm

If you getty enemy


Make you show dem energy

Dance away and get ready

Haters don dey from genesis

Find your remedy

Wetin you like na medicine

Who go help you

No go stress you see The more you look


The less you seeeeee

Zombie no dey talk

Zombie just dey walk

Eyan lè ku like anytime

Módùpè on God

Uuuu


Na you and God

If you likey no dey chop

Me i dey chill, dey Shamayan o Módùpè on God


I just dey live my life, I no dey stress

I no dey talk, I no dey worry o Dem no believe but God dey work

Dem go dey rush

When it's nice and sunny o

God don shower me blessings

E don shower me blessings

Dem no fit stress me


You no fit offend me

Living my okay

I hustle for my 2k o

Me no dey like gobé

Money for mind all day o

Hmmm

If you getty enemy…….?!

Comments