Shayo Lyrics By Dandizzy ft 1da Banton & Kaptain



Shayo Lyrics By  Dandizzy ft 1da Banton & Kaptain


She say she wan kalaku

She say she wan Shayo

She say she wan mezebu

Make I feel Shayo

Me I give am Hennessy

Now she wan Shayo

People gat energy

Now she don Shayo


Shayo na bastard

Ogogoro na bastard

Shayo na bastard

Dan dizzy

Church girl say she wanna have a drink

I tell am this Shayo no be for the weak

She tell me say Omo she no be 17 and she go take anything she no kro. Wotin cha dey Dey


think

Bad bitch don de my see 44

Shayo for the couch but she sleep for floor

Ordinary two shots all her body concur

Na person wey she be Dey tell me say

She go fit take more

Shayo no he anybody mate

Now her body don Dey vibrate


Na the kele don Dey titrate

Say she get migraine

If her eye still clear

Ask am Wetin she go take

She go tell you

She say she wan kalaku

She say she wan Shayo

She say she wan mezebu

Make I feel Shayo


Me I give am Hennessy

Now she wan Shayo

People gat energy

Now she don Shayo

Shayo na bastard

Ogogoro na bastard

Shayo na bastard

Comments