Tomorrow Lyrics By Yemi Alade



Tomorrow Lyrics By Yemi Alade


Nobody knows tomorrow

Stay with me tonight

Popote wendapo

I go dey remember

You go always dey my mind

Yasso, mm-hmm, mm-hmm


Inna my mind I am looking for the melody

Searching for the rhythm wey go totori

And in my soul I am waiting on the prophesy

I know, I know it's coming soon


I dey para

My mind don dey worry for my cheddar

I no dey slow down

Mama told me I go blow like I be vuvuzela

Nobody knows tomorrow


Nobody knows tomorrow (Ah, yeah, yeah, yeah)

Stay with me tonight (Popote wendapo)

Popote wendapo

I go dey remember

You go always dey my mind (Ah, you go always dey my mind)


If you have to leave tomorrow (If you have to leave, baby, no)

Stay with me tonight

Popote wendapo (Popote wendapo)

I go dey remember (Remember)

You go always dey my mind


Nobody knows tomorrow

Fit to get money pass Aliko

I dance away my sorrow

I go bounce like Boy Alinco

Rain or shine, I'll be shining like a diamond

I no dey gree

From Ikeja to Miami, dem dey dance to my calypso

Oh yeahh


I dey para

My mind don dey worry for my cheddar

I no dey slow down

I'm a winner, I don blow like I be vuvuzela

Nobody knows tomorrow


Nobody knows tomorrow (Ah, yeah, yeah, yeah)

Stay with me tonight (Popote wendapo)

Popote wendapo

I go dey remember (I go dey remember)

You go always dey my mind (Ah, you go always dey my mind)


If you have to leave tomorrow (If you have to leave today, baby, yeah)

Stay with me tonight

Ah, popote wendapo (Popote wendapo)

I go dey remember (Remember)

You go always dey my mind (Ooh, you go always dey my mind, oh-oh, oh-oh)


Mmm

Nobody knows tomorrow


Nobody knows tomorrow

Stay with me tonight

Popote wendapo

I go dey remember

You go always dey my mind (Ooh, you go always dey my mind)

If you have to leave tomorrow (If you have to leave, baby, no)


Stay with me tonight (Oh, popote wendapo)

Popote wendapo

I go dey remember (I go dey remember)

You go always dey my mind

Comments