Wave Daddy Lyrics By Dandizzy



Wave Daddy Lyrics By Dandizzy


Ye Ye Ye Ye

Ehnn


I dey try see whether them go fit understand me na

But I get the stamina

Oluwa gat me na

No be me you go whine

Because the things I done see, only money dey tickle all my fancy

You no say life dey play me gjabanjatis

Even my friends when I been broke them shun me

Its funny how them go come around when everything nice

Omo you see the hustle, omo no be chaise


I don't believe the lies

I know the truth, so I read in between the lines

For every level wey I reach you know say I pay the price

Na my mouth, I use dey do device

As I dey step into the streets na my mama dey my mind

I'm steady chasing paper na the money dey my mind

I was young, I was clueless

I come lagos with my backpack

Hopeless

I carry speaker enter street with my 2 legs


If I dey grind comot for road cause I dey quick vex

You know the streets is rough nobody get your back no

The streets is cold nobody send you right now

Everybody go act like say them be your guy

Until when you enter yawa, all of them go sly noww


At times I dey think why I dey alive now, sometimes I dey think why I never die na

Some say them go ride for me or die for me

But me I no know say deep down them dey lie for me

Omo no be so oooh

Na em make I just dey chop this stone

Omo me I dey grind for my soul ooh oohh


Omo the money nor dey show ooh oh

Omo the grind no be today

Bannies use me play

Everytime for studio no be life na holiday

I'm steady chasing bread

Where the money dey, show me make I chase am go faraway

Cause some friends them fake, some friends them snake


All up in the bushes trying to catch up my lane

But me I just dey carry my weight, focus on my lane

When the money come we go gyrate

Shoutout to the friends wey been dey when we nor get nothing

Wey no ask for nothing, wey still give me something

Nothing goes for nothing, if you no offer something I go shenk you

Because me I really want something

Omo the grind is cold and I go dey grind till I old


Omo me I gats reach my goal ohh ohh

Omo you know how the story go

Wave Zaddy yeah yeah….

Comments