Wida Lyrics By Dandizzy
Wida Lyrics By Dandizzy
E Pain me
E pain me
E pain me
Well well I no talk
I swear
E Pain me
E pain me
E pain me
Well well I lock up
Cause I don't talk about the past
Make my matter no cast
I wan Dey soft Dey go
Dey chop like l
Cause I don't talk about the past
Make my matter no cast
I moved on now I'm in the future
Nomination with the money mixture
Me sef I Dey see my future
Wetin Dey for back
E Dey no Dey bother me jor
I know say I need some income
Na him make I Dey for bigger picture
I want something wey go make me feel alright
I know you hating behind me
I know when you tell me you like me
You Dey whine me
My temper is tiny
I like to see the silver lining
I no Dey feature on p prime
But I go still Dey alright
You know say me I no wan fight
Na him make I no talk o
E Pain me
E pain me
E pain me
Well well I no talk
I say
E Pain me
E pain me
E pain me
Well well I no talk
Thats why I don't talk about the past
Caus she already know I moved on
Like a dis like a dat
Life just Dey move zagadat
You see life I Dey soft no be mouth
You Dey cap you go chop slap
Who be that for my back
I go give my haters heart attack
When I shoot gun
Ph city boy we go shoot gun
Omo toama dem go see run
Omo for this life I go live longg
I wan Dey soft Dey go
Dey chop like l
Cause I don't talk about the past
Make my matter no cast
E Pain me
E pain me
E pain me
Well well I no talk
I swear
E Pain me
E pain me
E pain me
Well well I no talkI’m
Comments
Post a Comment