Balance (Acoustic) Lyrics By Simi



This post contains the official correct word for word lyrics of the song titled Balance (Acoustic) by Simi.


Read along to the correct word for word lyrics of this song,don’t forget to share your thoughts in the comment section below.





Balance (Acoustic) Lyrics By Simi


Love wey dem buy no be love oh

If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)


No matter what you do no do pass yourself oh oh oh

Award no dey for suffer head oh


No be everything be black or white

No be everything must turn to fight

Shebi na everybody wan go heaven

But no no nobody want to kpai oh


Oya make you balance nwayioma

Life no balance nwokeoma

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh

Me I just balance yeah yeah

Hope say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance bam bam

.......


Song Written By:


Adekunle Kosoko

Simisola Bolatito Ogunleye

Comments